Here's Flowssick, the kid preddy's new joint titled "BAMI". ‘BAMI’ is the first single under the management of ‘Finesse
Entertainment and his own Inglewood Music Label. Anticipate more singles soon...download & see the lyrics to BAMI below...
DOWNLOAD HERE
LYRICS
Intro :
As i enter the place, get this girl wey i see (she is on chilling(2x)
get this look from her eye, she dey look in my eye (she be feeling (2x)
hook:
she move from the floor, she jumps to the ceiling
the way dat she moving her body, this girl dey put me on a chilling
she already know(2x)
sey me get the doe(2x)
the way she dey waka e be like sey make i dey follow her
go
Chorus:
shey sey:
oya bami
bami
oya bami
bami
meet me in the lobby
oya bami
meet me in my room
oya bami
o bami
bami
bami
meet me in the lobby
bami
meet me in my room ( 2x)
Verse 1
as i enter, look beside me
she dis fine chick name dami
perfect timing
no denying
wanna take her room because………
the way she dance, dey make me feel like sey i don dey crase like denrele
i come dey wait for
you 2come my way
you turn your face and walk away
U!…. U! UYE!!!
uhn uhn oya come into my room ma
come and get the boom boom boom ma
everytime u b coming back like karma
baby girl i know sey u dey wonder
dat i'll end up loving u, and u'll end up loving me
touching me
hook:
she move from the floor, she jumps to the ceiling
the way dat she moving her body, this girl dey put me on a chilling
she already know(2x)
sey me get the doe(2x)
the way she dey waka e be like sey make i dey follow her go
Chorus:
shey sey:
oya bami
bami
oya bami
bami
meet me in the lobby
oya bami
meet me in my room
oya bami
o bami
bami
bami
meet me in the lobby
bami
meet me in my room ( 2x)
Verse2
Baby girl you stay on my mind, nah you i wanna see
i dey think about you all the time, when i shak some Hennessy
Baby girl you stay on my mind, nah you i
wanna see (ann ann ahn)
i dey think about you all the time,…..
i know you like it
and you wan be my wifey
there is no need to deny it
hmmmm i know you like it
i sey you like it
and you wan be my wifey
there is no need to deny it
girl don't deny it, cos u like it
hook:
she move from the floor, she jumps to the ceiling
the way dat she moving her body, dis girl dey put me on a chilling
she already know(2x)
sey me get the doe(2x)
the way she dey waka e be like sey make i dey follow her go
Chorus:
shey sey:
oya bami
bami
oya bami
bami
meet me in the lobby
oya bami
meet me in my room
oya bami
o bami
bami
bami
meet me in the lobby
bami
meet me in my room ( 2x)
ahn ahn ahn