Wizkid was said to have stolen some of the tracks in his Debut album. I wonder how he wants the original owners of these songs to feel...Here are responses the original owner of the wave making "Pakurumo" got from his fans of recent after a lady claimed he stole his hit song PAKURUMO.
Thief
Silva | 8/10/2011 9:59:41 AM
He stole halla at ur boy now its pakurumo. Whosoever supports wizkid on dis act wont benefit 4rm his/her labour. I no knw y person go work another person go eat.
HUH?
judas | 8/10/2011 3:01:41 PM |
do nigerians know what hiphop is? last time i heard this guy was singing like justin beiber. you call justin beiber hiphop you'll get slapped in america asap
f**k you
nevermind | 8/10/2011 8:29:23 PM |
judah shut up your dirty s***king mouth,insult the person they are reffering to and dont insult nigeria ok nonsense
ole thief
lorraine | 8/11/2011 8:49:16 AM |
wizkid u 2 dey thief
go hit ur head 4 wall
papas | 8/10/2011 10:00:08 AM
Na dat kind buush song u wan carry go court. Everything 4 naija na all about sharpness.
what?
CHIOMA. | 8/10/2011 10:09:14 AM
na jealousy dey worry dis woman. abeg, leave the small boy jare.
u no wel
parick magdalene | 8/10/2011 11:40:11 AM
shaa u dey sleep when he theft d song?
SHE B HUGE DUNDEEEEEE
LIL MACE | 8/10/2011 11:55:53 AM |
ask her for me,she wants to b famous but is Careless,she 4get say na 9ja she day,Court nor get wetin dem go do all,infact u wen fit dey go Private University wen dem for dey pay about 500k as Fees,u nor fit sing better song self,Abeg tell ur papa make he marry u out.Dundeeee
itz not fair
funbi | 8/10/2011 1:47:55 PM |
but seriously u guys knw upcumn nd talented artiste write their songs down incase dey find record label like she said she performed it,if she had record label nd brought d song out dis wunt have happened nd we all kknw too dat b4 wizkid got a record ;abel dey heard him sing so why is she dundee
Its d Game,but i hate untallented Artists
LIL MACE | 8/10/2011 11:45:52 AM
This is nuffin at all,its how D game is Run,Check out America,its d same s**t,if you ain't smart,ur stuff will get snatched